lirik lagu boikingz - tell me
bahrandia
uuuuh uh uh
yehhi ye
oh oh oh
shay uno say u swt pass sugar ah
why u won leave
shay uno say u mek me shiever ah
but u won leave
gal i just won u be my diva ahh
but uno gree
and i just won u quench my fever ah
why u won leave
why i give this
u say uno want
gal i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
toyo the tins wey we do
we do we do
the place wеy we go
we go
cubana na, j~pan ye pеru
but now me i feel like mumu
oh na na na
oh ro ro ro
gal u dey make me want kololo
anything u want i go give u ganja
mek u no dey mek feel like a gangster
why i give you this, u say uno want?
i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu alex mali - active
- lirik lagu vitofficail - леон (lion)
- lirik lagu ivonne galaz - hoja en blanco
- lirik lagu dents tranchantes - 233 million years radio
- lirik lagu ffeilta - кресты
- lirik lagu būnyamin - starvin'
- lirik lagu iayze - can't be mine!
- lirik lagu ゆず (yuzu) - 表裏一体 (hyouriittai)
- lirik lagu kidz bop kids - bebe dame
- lirik lagu sage da kiid - ekhoneni open verse