![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu boikingz - level ft. eluu p
level
ohh na na na na
ohh na na na
it’s your boy again
eluu p
dem bin tell me say
i no go mek am but i no sen
wen i hear am
i feel like say e bi like sey me i won vex
but right now na eluu p everybody dey sing
anytime i dey sing
i dey give dem hits
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
mama mehh
oh oh oh
mama mehh
it’s still your boy eluu p
aka obi nwannem
odigo ka ogadi nwannem
i no fit go broke again
nekwe kaosi weh biaru na ndu m
chineke agozie m
chai obinigwe nara ekele
maka mua mma da n ogbenye
odigo ka ogadi kita maka nwannem
ka ngwa gi
onwere ihe mere n ndu m
nwe si na mma dazi ogbenye ozo
umu ibe m nekwe m anya oo
obinigwe agozi go m
obinigwe obinigwe agozi go m oo
chineke m nara ekene
nara ekene na ndu m maka ihe imere m
onwere onye ge meru m ya chineke
biko agozie ngi
nara ekene maka egwu nna gwu kita
ka nji ekene mmadu
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
mama mehh
oh oh oh
mama mehh
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
motivate yourself
bah randya
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu methuselah - fireball woman
- lirik lagu juliana linhares - frivião
- lirik lagu island of love - it was all ok forever
- lirik lagu kate rusby - let the bells ring
- lirik lagu molnár ferenc caramel - nézz a tükörbe
- lirik lagu king gizzard & the lizard wizard - robot stop (live in san francisco '16)
- lirik lagu logic - get high
- lirik lagu smoothie 215 & omg - durch meine stadt
- lirik lagu benkay_fcd - orage
- lirik lagu sloe jack - beast mode