lirik lagu blvck topia - illness
(verse one)
wetin dey happen for market?
(wetin dey happen like this?)
one man e pull off im jacket
(one man e pull off im jacket)
today is hot, e no cold o
(e no cold o, e no cold o)
e say e get story o, ah
(story for the gods)
ah no go lie o
(lie o)
ah no go lie o
(lie o)
yesterday for road
(ooooohh)
i was staring at
(aaaaaahh)
at a pawpaw tree
holding up a rope
(ah rope)
ah stole from goat o
(goat o)
it all pain i feel
(oh, oh, oh)
in bone marrow
(bone marrow)
story for gods
(hook)
in the crowd i dance
to the noise they make
ah dey do like king
even though ah sad
lord knows
(verse two)
i reach my house
i reach my housе
i get a mug
i make some tеa
the poison dey
under the bed
me know the way
to leave earth
i just dey scared
i get dream
i get vision
e dey colorful
e dey colorful seh
(hook)
in the crowd i dance
to noise dem make
ah dey do like king
even though ah sad
lord knows
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu pede b - forkerte helte
- lirik lagu sevensxoxo - moonlanding
- lirik lagu luke wild - sunburn
- lirik lagu oscarucortez - on my iphonedemo
- lirik lagu xrecode - terk edilmiş şehir
- lirik lagu onlyphongs - p0яñ
- lirik lagu gener marinas - ocean eyes
- lirik lagu communic - born without a heart
- lirik lagu half japanese - a phantom menace
- lirik lagu dailos minguillón - frío