
lirik lagu blu pnther - fear free me
intro
hmmmm
aeeee
not feeling things oo
ayebaeba oo
verse 1
front of d mirror, i see lost sight
mind spinning pass cold fire ignite
oh no no
wetin man go dooo?
na me go dey cause my undo
who go conquer stress ?
see dis pain don arrest
kadara jolt my chest
hook
my mind
my mind na d precious
emakhayas fortress
fear wan suppress us
eee
my mind
fear wan wear crown
come dey move underground
ancestors hold holy ground
hmmm
chorus
not feeling things oo
fear wan k!ll me
but i go knee deep
even when im loosing sleep
not feeling things
fear free me
make i feel all things
but i’m knee deep
verse 2
go be shina
i don dream of mountains i go bend
indian ocean giving way
healing dem strays
but fear creep like, grims’ end
e go whisper say my greatness
no go shine, me restless
but i don marry to this game
and success na my countless aim
go be surely main
forget the bèrù
blu panther buru
i no fit quit
i no be quitter
i still be smoker
aaaaa
who be shango ?
after tango
fear panicky
say i go blow
ancestors kiss & dem feel d truth flow
chorus
not feeling things oo
fear wan k!ll me eee
but i go knee deep
even when i’m loosing sleep oo
not feeling things
fear free me
make i feel all things
but i’m knee deep
outro
mind
my mind na d treasure
emakhaya stronghold
fear we go oppress
hmm
my mind
fear not my empress
for na jah my iblesser
for this universe
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu umakart - brněnský drak
- lirik lagu katak - котик (cat)
- lirik lagu odda (rus) - эвкалипт (eucalyptus)
- lirik lagu owu - время (time)
- lirik lagu izziahx6 - locked in
- lirik lagu rx papi & top$ide - lonely drive
- lirik lagu sessiz g3 - hüsran
- lirik lagu sergio cammariere - ma stanotte dimmi dove stai
- lirik lagu m row & kay glizz - ben parker
- lirik lagu giuseppe ottaviani & lasada - leave you there