lirik lagu blaqbonez - nyem ego (cover)
Loading...
hey siri abeg play me song oo
wey get sprinkle omah lay with plenty of soso
shey na my network bad
abeg don’t be long oo
please wait while e loading i got plenty things to talk
only me get cough and catarrh
i get malaria get some fever
every blood no be your brother
me learn my lesson one way another
cos people wey dey fit to no dey
no be their fault you too dey expect
minimum wage no get weight to carry
heavy wears the crown
when dey my head who go fit help
i don see shege, i don visit craze
shey na until i don dey shout awaleme
making music tintinitin guitar
get passion get the drive
make my mama dey proud
get money chasing the bag
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tiffany troia - clover
- lirik lagu brockhampton - breakfast in bed
- lirik lagu rav99n - dancing in the rain
- lirik lagu vida pavlović - bećarac
- lirik lagu lipstickangel - glory hole
- lirik lagu west of roan - the gray sea
- lirik lagu pompey - body/belly (2023)
- lirik lagu pleasure trail - is it not safer in the city ?
- lirik lagu bryyy - bien :)
- lirik lagu tokyo young vision - 百鬼夜行 (hyakkiyako)