lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu blaq jerzee, wizkid - arizona

Loading...

chorus
i dey give am to my london girls
say the vibes
kalaku eh
make me high
parachute eh
make me smoke kalaku eh
if you can understand
deja vu eh
ile ti mo, ile ti su eh
me i never see belleful eh
what a chase
i dey pursue
say na water finer than you eh
verse
iyeh
i no fit say that
chorus
even when i dey with shorty
money dey for my mind
7 a.m. in the morning
me i dey for my grind
my pains disappear anytime i see you
migraine disappear anytime i see kiss
even when i dey with shorty
money dey for my mind
7 a.m. in the morning
me i dey for my grind
my pains disappear anytime i see you
migraine disappear anytime i see kiss
i say early mo mo
awon te mi kpe mi
wan ti so kpe
owo ti jade o
what′s up in
what’s up in
ja jaiye
non stopping
i say early mo mo
awon te mi kpe mi
wan ti so kpe
owo ti jade o
what′s up in
what’s up in
ja jaiye
non stopping
verse
kalakuta na the place
wey dem legalize arizona
dem legalize arizona yeh yeh
dem legalize marizona (make way)
legalize marizona (easy)
when the gbedu drop
when e enter them dey feel am
when e enter them dey feel am
before the love come dey show
before the love come dey show for the eh o
before the love come dey show
before the love come dey show for the eh o
say the vibes
kalaku eh
make me high
parachute eh
make me smoke kalaku eh
if you can understand
deja vu eh
ile ti mo, ile ti su eh
me i never see belleful eh
what a chase
i dey pursue
say na water finer than you eh
chorus
even when i dey with shorty
money dey for my mind
7 a.m. in the morning
me i dey for my grind
my pains disappear anytime i see you
migraine disappear anytime i see kiss
even when i dey with shorty
money dey for my mind
7 a.m. in the morning
me i dey for my grind
my pains disappear anytime i see you
migraine disappear anytime i see kiss
i say early mo mo
awon te mi kpe mi
wan ti so kpe
owo ti jade o
what’s up in
what′s up in
ja jaiye
non stopping
early mo mo
awon te mi kpe mi
wan ti so kpe
owo ti jade o
what′s up in
what’s up in
ja jaiye
non stopping
verse
for your informate
torikpe we dey relate
no mean say we be mate
oya k!ll them with the shock
make them suffocate
k!ll them like a rascal
me i fumigate (release)
for your informate
torikpe we dey relate
no mean say we be mate
oya k!ll them with the shock
make them suffocate
k!ll them like a rascal
me i fumigate
outro
kalakuta na the place
wey dem legalize arizona
dem legalize arizona yeh yeh
dem legalize marizona
legalize marizona


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...