lirik lagu blaq boss - bandolero
as i dey manya
biko pass me the ganja
cus me i no wan retire
life na choice
steady grinding
everyman has his agenda
uganda touchdown abu dhabi
i never see anyone with utazi
mazi okeke
call me that girl ngozi onye be
e mana a furu gi na anya
you con dey form you con dey form
nne go di ego a duru oh
nwanyi oma biko bara mu egwu cus
i want to feel among follow my guys
do wetin dem they do
me i want to feel among do wetin dem dey do
unpatalon lo bandolero
summon my girls on duty
o baby make we go shut down
tonight na for me and you
many things wey
i want to say
but i no wan talk eh
no be mistake
but by grace
wey we dey live our lives ehh
and some people
be out trying to stress you
i no fit mingle
with those wey no send me ooo
e mana a furu gi na anya
you con dey form you con dey form
nne go di ego a duru oh
nwanyi oma biko bara mu egwu cus
i want to feel among follow my guys
do wetin dem they do
me i want to feel among do wetin dem
unpatalon lo bandolero
summon my girls on duty
o baby make we go shut down
tonight na for me and you
dey do
m si ya baby what’s up
ka m puta n ezi o si m mu boy f~ck off
baby idi too bad mana mua gats lock up
nye the boy chance you go see i no go f~ck up
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu j blaque - make a stain
- lirik lagu akapellah & kiko el crazy - tiene
- lirik lagu paint in watercolour - heal all
- lirik lagu amir tataloo - faze khoone
- lirik lagu zadeking - god damn
- lirik lagu ju kaia - perfect match
- lirik lagu luke frees - gravity's shadow
- lirik lagu чёрное олово (chornoye olovo) - snippet 18.10.2024
- lirik lagu luh tay - real one
- lirik lagu beny jr - skiski