lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bigslimzy - bisi

Loading...

bisi was a very good girl o
but i hate to see her for the
night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want the money
when dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
na so bisi start to ball nicely o
bisi no dey tire bisi all night o
na so i see bisi for club o
i tell bisi say that she too fine ooh
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
put am for your body my bae
as i see you so i loose control
na who go match your cruise
i got a news for you
sheybi na boss control
na me and you today
i no go liе for you
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for thе night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want money when
dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...