lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bigkay - skidadule

Loading...

pre intro d~c yege yege yege
yege yege yeg e

intro:
me i nor gat you
if you fall they go catch you
if you fall they go catch you
me i no gat you
if you fall they go catch you
if you fall they go catch you

verse 1
me i nor skidadule,if dey come they get handled
kema je ke ma gbandun,lyric i gass do
if my men if them dey catch you
they go touch and handle
me i nor gat you,if you fall dey go catch you
if you fall they go catch you
me i nor gat you, if you fall dey go catch you
if you fall dey go catch you

touch anything
me i be jah boy i f~ck anything
if you dey naija they watch everything
people dey vex they dey take anything
i dey roll around like a ceiling fan
tan lon je mrs celifa
me i dey with my k!lling clan
roast ur soul inner heater pan

chorus:
after party we enter,no pay mind for recenters
no way i go present am,go with family wey mental
gangsta party a member,roll with army with temper
smoke with me get dismembered,you no go see december

after party we enter,no pay mind for recenters
no way i go present am,go with family wey mental
gangsta party a member,roll with army with temper
smoke with me get dismembered,you no go see december

verse rybeena

after party my dealer
make we share those babes to my n~gga
we no like those once wey dey act like say them holy
take 10 shot of tequila
we no get home training for this yard
b00bi kia make you no waste time o baby
skidadle skidadle
belle(belaire) meji nima mu
all my guys dey para mood
olomi o tile gara ju

skidadle skidadle
belle(belaire) meji nima mu
all my guys dey para mood
olomi o tile gara ju

me i nor skidadule,if dey come they get handled
kema je ke ma gbandun,lyric i gass do
if my men if them dey catch you
they go touch and handle
me i nor gat you,if you fall dey go catch you
if you fall they go catch you
me i nor gat you, if you fall dey go catch you
if you fall dey go catch you

after party we enter,no pay mind for recenters
no way i go present am,go with family wey mental
gangsta party a member,roll with army with temper
smoke with me get dismembered,you no go see december

after party we enter,no pay mind for recenters
no way i go present am,go with family wey mental
gangsta party a member,roll with army with temper
smoke with me get dismembered,you no go see december


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...