
lirik lagu big vybez - blessings
baba god h~llo
i waka come again and i donbend low
i dhe pray for ur blessings
make i follow
when i see my mates dey cho
i no fit download
make the money come h~llo
i dey pray i dey fast i want to follow
i go do anything me i no send ooo
i go carry kala like i be nintendo
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
ask and it sha be given unto you
when you go seek
you sha find on ur way no be cap
i don dey knock for this door
i don dey reason the matter
o lord open the door
make me self follow dem my gee
o lord see ur pikin nah
make e no go strand nah
make e no go carry kala
make e dem no go kpai nah
make u shower am ur blessing
make e self go turn to person
make e leave all these street begging
for people wey no get person
i don dey work i don dey pray
i don dey fast i do the same
i tell my god i no wan broke
i tell my gee i no go k!ll
i go make am without blood shed
i go make am god success
i go make am with my success
i go make am with prophecy
so i say o lord open my way
so i say o lord reduce my pain
so i say i need my dollars pounds
so i say in all tendency
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
say me i don dey flash you
i don dey text you
i no go leave this alter till u bläst me
with ur blessings and ur riches
and favours join with success
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu blacksmithtcb - htr
- lirik lagu 鄭希怡 (yumiko cheng) - 相對濕度 (relative humidity)
- lirik lagu maratonci 021 - ne volim te više
- lirik lagu pocketwatch - rosemary
- lirik lagu bausa - freunde werden ratten
- lirik lagu ashwin gane - milli-on (synthwave remix)
- lirik lagu jk (panjabi) & truskool - gabru panjab dha
- lirik lagu jordi esepé - you should have never exist
- lirik lagu antonio resines & antonio gómez rodríguez - jugando al fútbol
- lirik lagu ysl!ex - lit