
lirik lagu bhoy vackto - go crazy
wanna pull up in a sporty car
dem think say i be prodigal
fine fine girls from bodiha
dem no fit understand the matter to far
all of the girls dem mezebu
i’m getting funds u thank god hallelu
otg are very powerful
lyrically i’m stable
ope fun olohun i’m not disable
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low~key
money on my mind so i keep moving
shout~out to my homie sultan low~key
shout~out to debbie
shout~out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rockеt boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
vеry soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
give dem back to back like zerry dl
her back so fat like mercedes benz
the journey so hard buh i no fit relent
say na only money dem boost my confidence
everything wey get beginning get end
i no foor cuz i go soon buy benz
if i’ve do u wrong abeg make u no vez
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low~key
money on my mind so i keep moving
shout~out to my homie sultan low~key
shout~out to debbie
shout~out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rocket boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
very soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu fê smania - quem é você
- lirik lagu чsv & vzriv - да пребудет рейв с тобой
- lirik lagu anthesianz - balogo
- lirik lagu jerome moross & john la touche - paradise alley
- lirik lagu scabs (usa) - your gone and now i suck at everything
- lirik lagu aline barros & fernanda brum - hoje é tempo de louvar a deus (ao vivo)
- lirik lagu matt phoenix, king iso - let me be
- lirik lagu mspaint - surveillance
- lirik lagu la zenda norteña - mi corazón se equivocó
- lirik lagu januarj (blathanna) - t(ears)shirt