lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu beyoncé – ja ara e

Loading...

(ehe) ko juba, ko juba
(ehe) ko juba, ko juba
(ehe) ko juba, ko juba
(ehe) ko juba, ko juba

your body go rest, oh
papa tell pikin, oh
your body go rest, oh
your body go rest, oh
your tongue go confess, oh
your head go correct, oh
you no go forget, oh
shey, you get the concept

dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
you go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
for miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
you go bow for lagos, oh (ja ara)
if you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
if you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
omo n-body holy, no apostle (ja ara, ja ara)

your body go rest, oh
papa tell pikin, oh
your body go rest, oh
your body go rest, oh
your tongue go confess, oh
your head go correct, oh
you no go forget, oh
shey, you get the concept

dem go tell you: watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out

look around in all the places you go to
stand your ground and stay outstanding like ogun
watch your back and just do what you supposed to
take care of family and people you’re close to

dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
you go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
for miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
you go bow for lagos, oh (ja ara)
if you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
if you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
omo n-body holy, no apostle (ja ara, ja ara)

your body go rest, oh
papa tell pikin, oh
your body go rest, oh
your body go rest, oh
your tongue go confess, oh
your head go correct, oh
you no go forget, oh
shey, you get the concept

dem go tell you: watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out

dem go tell you: watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out

(ehe) ko juba, ko juba
(ehe) ko juba, ko juba
(ehe) ko juba, ko juba
(ehe) ko juba, ko juba
(ehe) ko juba, ko juba


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...