lirik lagu benyung - see finish
o na na na na
yeah
say if dem know your story
dem go see you finish o
if dem know your story dem go see you finish
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na na na nahh)
from the ghetto wey i dey
many things my eyes the see na
man the hustle just to chop
another man dem wan to spoil am
dem go push you to your grave
dem no want see you make am
dem go want to stop your shine
baba god na him the give man
dem they dance to my song
still the form say dem no like am
wetin benyung do dem gan
abi dem want to bring me down now
say if dem know your story
dem go see you finish o
if dem know your story dеm go see you finish
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon riе fi fi fi fi fi fi fi (oh na na na na nahh)
dem go smile for your face
dem go stab you for your back o
fake friends everywhere
dem no want make you get pass dem
even if you drink garri ooh
keep it to your self oh
if you chop money oh oooh
keep it to your self oh
dem they dance to my song
still the form say dem no like am
wetin benyung do dem gan
abi dem want to bring me down now
say if dem know your story
dem go see you finish o
if dem know your story dem go see you finish
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na)
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na)
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na na nahh)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu namik - edge
- lirik lagu radsmlthumbnails - twerk (explicit)
- lirik lagu david crosby - boxes
- lirik lagu e'lyk - side / ways
- lirik lagu drive45 - control room b
- lirik lagu babytron - yao
- lirik lagu dead silent - bittersweet
- lirik lagu tantric - ten years
- lirik lagu omar sterling (paedae) - 18yrs
- lirik lagu strech2kk - bag