
lirik lagu bella shmurda - holy jah
bella shmurda ~ holy jah lyrics
uh~mm, ya~ya~ya, ya~ya
ah~ya~ya, fine boy, bella, aya
aya~ya
happiness, happiness, happiness is all i need (mm~mm)
i no want stress, no worry (mm~mm)
we all out here surviving (mm~mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm~mm)
dem go whine you, no panic (mm~mm)
whoa~whoa~whoa, yeah~yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something (whoa~whoa~whoa)
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah~ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm~mm)
i no want stress, no worry (mm~mm)
we all out here surviving (mm~mm)
evidеnce, many vex, nitori economy
dеm go whine you, no panic
whoa~whoa~whoa, yeah~yeah
go shawty~shawty, go loco~loco
dance to the gbẹdu, porogodo
wetin you dey find for sokoto
ọmọ, e fit dey your ṣokoto
issa lonely road, many don lose hope
person no fit know
when e go reach your turn, ooh~whoa~whoa, yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah~ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm~mm)
i no want stress, no worry (mm~mm)
we all out here surviving (mm~mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm~mm)
dem go whine you, no panic (mm~mm)
whoa~whoa~whoa, yeah~yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sh!nki - falling in my head (sped up)
- lirik lagu confetticannons - rilakkuma
- lirik lagu lin lyin - romantic homicide (acoustic cover)
- lirik lagu modjo atmodjo - one day
- lirik lagu n.masteroff - законы гравитации (gravity laws)
- lirik lagu sarkhan - olmazmı
- lirik lagu سامو زين - bab w khabbat - باب وخبط - samo zaen
- lirik lagu new order - true faith (7" version)
- lirik lagu billy manhattan & wuicho kun - rewind
- lirik lagu red oopart (레드 오파츠) - tell luv