lirik lagu bela - emergencyforthecountry
[chorus]
i no fit suffer for nothing
emergency for the country
people dey die by the dozen
news is not reporting
or have you forgotten
i no fit suffer for nothing
emergency for the country
people dey die by the dozen
news is not reporting
or have you forgotten
[verse 1]
see this country where i dey
every man for himself
n0body with a helping hand
i can’t even help myself
everybody want to j~pa
any means just to run away yeah
but shey you don gеt the raba
i can’t remembеr the time wey i see my mama smile
but she still dey pray for me
say i go make am, say i go make
she dey pray everyday for me
one day me i go make am, me i go make am
apc, pdp, wetin you don do for the seat wey you dey
you just dey chop our money, you just dey chop our money yeah
[chorus]
i no fit suffer for nothing
(i no fit suffer lie lie)
emergency for the country
(emergency, emergency)
people dey die by the dozen
news is not reporting
or have you forgotten
i no fit suffer for nothing
emergency for the country
people dey die by the dozen
news is not reporting
or have you forgotten
[verse 2]
poor man pikin die, say unknown soldiers k!ll am
(they) embezzle 30 billion use 2 million bail am
they say na igbale some dey carry umbrella
eemọ ma re o
eemọ ma re o
eemọ ma re
many innocent men wey they put for prison
for no f~cking reason
pikin no go dey school dey wander for titi
washing car windshield
and it doesn’t faze the government
cos they’re not facing none of it
it doesn’t faze the government
cos they’re not facing none of it
[chorus]
i no fit suffer for nothing
emergency for the country
people dey die by the dozen
news is not reporting
or have you forgotten
i no fit suffer for nothing
emergency for the country
people dey die by the dozen
news is not reporting
or have you forgotten
[bridge]
oluwa lo n sọ mi
everyday i pray for my daddy and my mummy~
praying for the n~ggas wey dey hustle for the money
inshallah, you go get am, no worry
because e no easy my guy~
you gats to take am easy my guy
because there’s no other reason my guy
wey dey cause all the pain and the struggle yeah
[outro]
the love of the nation is in your hand
the prayer, is in your mind
pray for our country
educate our children
all the members of our church and mosque
the sermons we give to them is important
we don’t condemn your own nation
no matter how slippery the b~ttom of your child
leave the bead there
leave the bead there
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu shriya.shawty - dog.pound
- lirik lagu the association - blistered ("live" version)
- lirik lagu мюслі ua (musli ua) - за териконами (beyond the mining heaps)
- lirik lagu alanek - cj
- lirik lagu xhino - dónde tú estás?
- lirik lagu prai star - pop out
- lirik lagu nerrves - teenage freaks
- lirik lagu gburnp - remind me when i leave (acoustic ver.)
- lirik lagu girls' generation (소녀시대) - gee (live)
- lirik lagu sisusoul - give it up