lirik lagu bayanni - family
[intro]
oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si’bi giga, awon ota le’gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę
[verse 1]
steady hustle i no dey rest oh
me i no get many friends oh
tori pe won o ko mi be o ah (oh, ah)
just another boy from the ghetto
i be looking for daily bread oh
so fun won mi o gbo’holiday oh, ah, ye
[chorus]
so i carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble o
ye, ye, ye
[post~chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n sе mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye
[verse 2]
so if you see me for the road oh, no go lose guard am
my mind don go faraway, me i no fit shalaye
if you see me enter party, no go dey shout am
gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye
[pre~chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye
[chorus]
carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble oh
[outro]
call me bayanni
hmm, bayanni
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu doums - roméo doit mourir
- lirik lagu liam markin - nobody can do anything
- lirik lagu sawthemaster17 - today
- lirik lagu surf - 8 feet
- lirik lagu sudax - 992
- lirik lagu tellali - all bark no bite
- lirik lagu days dissolve - beautiful tragedy
- lirik lagu たかやん (takayan) - 天国さん (heaven)
- lirik lagu flaming calibers - un nuevo anochecer
- lirik lagu basshunter - please don't go (discotronic remix)