lirik lagu basketmouth - money
money lyrics
[intro]
basket
if i, if i do, if i, if i do, if i, if i do, if i
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi ~who i be
if i do mistake get money
people go sabi ~who i be
for this on god
[verse 1: oxlade]
na money be the root of all evil
but na still money dey send person go school
money be the root of all badness
but na still money wey turn obo to baddest
na money dey commot person for single
and when i get money i go fit drop my single
hmmm wele wele it’s very simple
so when i get the money all of them go fit to mingle
kirakita no dey get the power
na calamity dey make person dey sour
i no say me i no get the power
but when i get the rabba i go get all of the power
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi ~who i be
if i do mistake get money
people go sabi ~who i be
for this on god
[verse 2: efya]
hmmm
?
[chorus: efya, oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi ~who i be
if i do mistake get money
people go sabi ~who i be
for this on god
(duktor)
if i do mistake get money
people go sabi ~who i be
[outro: oxlade]
i go dey spend, i go dey gazza oh
i go dey spend everyday, i go dey gallo oh
i go dey spend, i go dey tan na oh
come to the money, come to the money
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu メトロミュー (metro mew) - ねむたいufo (nemutai ufo)
- lirik lagu fread - змеиный язык (snake tongue)
- lirik lagu pett - are you bored?
- lirik lagu danielle allard - little demons
- lirik lagu archiethekidd - drowning
- lirik lagu punty - pixel
- lirik lagu bryce williams - queen
- lirik lagu 44closures - up
- lirik lagu rocking doll (록킹돌) - heart rider
- lirik lagu nz - big city talk - marc hunter