
lirik lagu barry jhay - never stop
[intro]
[?]
[chorus: barry jhay]
say (yo dibs)
i wanna look at everything and never stop praying (never stop praying)
live my life and do what makes me happy (what makes me happy)
ọmọ, no hate, no beef, all i want is to win
n0body bigger than the god who made me
i know this
[verse 1: barry jhay]
life na journey, no be anybody papa property
wealth is the only medicine to poverty
some dey use too much spoil opportunity
no be everybody wey rich go university
i no say make you read o, no comot for setting
tulẹ, who like poverty?
indomie no be the same thing like spaghetti
oni posi gan gbadura k’èèyàn ku si
[?] like they know all
no matter wetin you know, you no fit know pass god
no do pass yourself, make you no go fall
even if you do jẹjẹ, last~last, you go still fall o
they go call you, you no go pick up o
life self e no dey for life, e no dey for himself o
no be swear, na true talk o
man self no need to too talk o
[chorus: barry jhay]
i wanna look at everything and never stop praying (never stop praying)
live my life and do what makes me happy (what makes me happy)
ọmọ, no hate, no beef, all i want is to win (no hate no beef, ooh)
n0body bigger than the god who made me
i know this
[post~chorus: barry jhay]
wo, bi mo ṣe n kan’ra mọ
ni mo n gbọ zamina
stamina, zamina, zamina, zamina
wo, bi mo ṣe n kan’ra mọ
ni mo n gbọ zamina
ẹmi ti mo ni stamina
stamina, zamina, zamina, ye o
[verse 2: blvk h3ro]
eyes make it up, mi say a prayer to the life, no give up, ay
say mi eyes open up, so make you see a bright horizon
no giving up, mi keep finer
no hate, no beef, every day i’m tune to the frequencies
n0body cannot stop what’s meant for me
n0body can’t control mi destiny
find good soil, oi, every single night i toil
life never easy for the island boy, oi
bad energy a try destroy, all my works, say they want to fall
see, all my plans, dem dey try to spoil
but jah~jah make i, we all know, we are the voice
ain’t no way that they could break my strong, oi
[chorus: blvk h3ro & barry jhay]
i wake up every day, i never ever stop praying
ay, live my life and do what makes me happy (happy)
ọmọ, no hate, no beef, all i want is to win (no hate no beef, oh)
n0body bigger than the god who made me
i know this
[outro: barry jhay]
wo, bi mo ṣe n kan’ra mọ
ni mo n gbó zamina (yo dibs)
stamina, zamina, zamina, zamina
wo, bi mo ṣe n kan’ra mọ
ni mo n gbó zamina
ẹmi ti mo ni stamina
stamina, zamina, zamina, ye o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dazehvn - driftin' again
- lirik lagu nate allan - on and on
- lirik lagu hoodrichtag - one with me
- lirik lagu j.larry - fam ish
- lirik lagu espama trincana - boa tarde, boa noite
- lirik lagu orgavsm - addicted
- lirik lagu jay montana - ran thru
- lirik lagu eminem - bathroom freestyle
- lirik lagu ryu the real mc - despre stradă
- lirik lagu xiii - the blood on the wall