lirik lagu bantu (crew) - travel & sea
[spoken intro: wanlov]
lets go
have you collected your bags
please put everything in your bag
your black soap and your sponge
and yeah you don’t need a towel
you can air dry your body
[spoken intro: ade bantu]
hear well well i beg make unna no dey form line dey say unna wann go yonder africa too dey no need for visa wahala
nobody wey go come do ojoro
wey go come give you wan kind yama yama
wey bi say dem go come arrest you
come embarr-ss you and your family
you hear word?
[chorus wanlov & ade bantu]
whether by land sea or air i want to see everywhere
whether by land sea or air i must to go everywhere (x2)
we dey travel we dey waka (x4)
[verse 1: ade bantu}
i wan go biennale for bamako
i wan go ouagadougou fespaco
no go mind relaxation for cairo
wan chop matoke for kampala
shake my bodi with fine sisi for kinshasa
party with my peeps in monrovia
[chorus wanlov & ade bantu]
whether by land sea or air i want to see everywhere
whether by land sea or air i must to go everywhere (x2)
we dey travel we dey waka (x4)
[verse 2: wanlov]
i for do fast den go search ayi kwei armah for senegal
then p-ss the gambia visit wally cham coz e be ma pal
swim the red sea or mediterrenean for algeria
compare the bottoses between ghana and south africa
so so riches dey lay ground from shore to shore
u go see say dem dey lie wen dey talk say we be poor
[chorus wanlov & ade bantu]
whether by land sea or air i want to see everywhere
whether by land sea or air i must to go everywhere (x2)
we dey travel we dey waka (x4)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu o'connor - somebody put something in my drink
- lirik lagu shellerini - element zaskoczenia
- lirik lagu fiatal veterán - bang
- lirik lagu mantri pragada markandeyulu, song writer - pity, pity, pity
- lirik lagu hillsong united - touch the sky (live)
- lirik lagu smoky x hope - gangsta
- lirik lagu cashma - do something
- lirik lagu beni - dias de rei
- lirik lagu ferderuijter - die in it the remix (9/7/2016)
- lirik lagu attom - afterglow