lirik lagu balloranking - costa rica
verse 1
everything going proper (yebo)
everyday, we making more pound
na heavy paint the town
ohema, dey your kneel down
me be the king, make dem give me the crown
ahead ahead, making mama proud, yeah
biggie man no dey too shout
chorus
won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
mo jawo costa rica
been wan flex with my cocaina
won ja l’orun, ko kan aye na
omo, ko kan aye (yii)
no go leave me oh, my yarinya (yebo)
motiwa e lo si marina
olomoge, ma pami na~ahh, ma pami
verse 2
ma pami
wey you dey high me like pami
dеy gimme high~key, melody
chop lifе for miami (‘iami, ‘ami)
plenty talk no dey full basket (full basket)
talk my matter for internet
no foh if you hear say i don buy jet
40 milli dollar for mi wallet
ah, miole ka’we, mo mo’wo ka o (mo’wo ka o)
t’oba pa’wo, kilofe pa o? (kilofe pa oo?)
ah, maye ti san’wo yen o (san’wo yen e~eh)
awon omoyi, o ti sh’oshole (oshole oh)
chorus
won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
mo jawo costa rica
been wan flex with my cocaina
won ja l’orun, ko kan aye na
omo, ko kan aye (yii)
no go leave me oh, my yarinya (yebo)
motiwa e lo si marina
olomoge, ma pami na~ahh, ma pami
bridge
everything going proper
na heavy paint the town
me be the king, make dem give me the crown
biggie man no dey too shout
chorus
won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
mo jawo costa rica
been wan flex with my cocaina
won ja l’orun, ko kan aye na
omo, ko kan aye (yii)
no go leave me oh, my yarinya (yebo)
motiwa e lo si marina
olomoge, ma pami na~ahh, ma pami
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu manuel de almeida - a alma do ganhão (fado do alentejo)
- lirik lagu mc 張天賦 - 記憶棉
- lirik lagu timeless echoes ft sophie - sunset in miami
- lirik lagu ex deo - otho
- lirik lagu rina (deu) - moja draga (rap la rue)
- lirik lagu clio (deu) - for sure baby
- lirik lagu orchi - istanbul
- lirik lagu arístides moreno - ¿dónde están las llaves?
- lirik lagu t.i.s & lando (fra) - city hop(e) pt. 2
- lirik lagu vybz kartel - str8 vybz