lirik lagu b-man - emeka
ahh. ……bman
(verse1)
on a sunday morning so …….
naso i enter see say people gather so……..
papa emeka just dey “bone”
he tell me say see hey wetin dey happen so……..
oh nooo..
my pikin done goooo
him mama dey shout
him neighbor’s dey scream igbwolamo …….
wetin k!ll emeka so
i waka left waka right i never know……..
(chorus) x2
eddie quansa e
bia o bia o
eddie quansa e
bia o bia o
izu nkama na ne gie
bia o bia o
(verse 2)
dey tell me say the thing first the make am slow
dey tell me say the thing cum dey make am choke
dey tell me say the thing cum dey make cold
but i sure say no booze i sure say no be smoke
i tell emeka say dis matter no be joke
i tell emeka say dis thing go make am broke …
i tell emeka say make him come dey go
cause e be like say the thing done dey make am jonezz…
make he no be say he take over dose
because
him mama go cry
him neighbor go scream igbwolamo
wetin k!ll emeka so i waka left i waka right i never know……
back to chorus………
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lil b - chemist
- lirik lagu iirei - feel (feat. tale & fanele thee)
- lirik lagu josephine - space!
- lirik lagu poetik suspekt - hamo sutra
- lirik lagu bird problems - jerk chicken
- lirik lagu ghosty - hood
- lirik lagu oxlade - kokose
- lirik lagu sufjan stevens - the lakes of canada
- lirik lagu rytmihäiriö - viimeisten päivien juoksuhaudat
- lirik lagu stephen kellogg - lady sunflower