lirik lagu azixx - distance
distance lyrics
verse 1:
i dey lockdown, no be pandemic wey dey bother me
but my brain don shut down (e don shut down)
cuz you’re nowhere to be found
and i feel i lost a part of me
cuz you’re nowhere to be found, it’s what i mean by distance
cuz i only getti one life and i wan live this life with you
kele demma plenty oh but me book a table for two
hook:
cuz i got you for life
girl just you and i
this love no go die
distance is a liar
ohhh u try
a special kind of vibe
you give me every timе
your stubborn~head dey choke е me
but na why u be vibe
interlude:
somebody find my baby
somebody find my
x2
verse:
lori iro, ni love ti wan so oh
i no wan getti that type of love
call ambulance ko tete ma bo
i wan od ontop this your love
arewa lomo
omo gidi
swear your body necessary
no be just to uhnn , i love company oh
if una your ur matter
i go still dey kolo kolo kolo
arewa lomo
omo gidi
swear your body necessary
no be just to uhnn , i love company oh
if una your ur matter
i go still dey follow follow follow you go
cuz i only getti one life and i wan live this life with you
kele demma plenty oh but me book a table for two
hook:
cuz i got you for life
girl just you and i
dis love no go die
distance is a liarrrrrr
ohhh u try
a special kind of vibe
you give me everytime
your stubborn~head dey choke e me
but na why u be vibe
na why you be vibe
yege na why you be vibe
girl you change my life
oh i oh i
interlude:
somebody find my baby
somebody find my
x2
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu charles christopher - just a kiss goodbye
- lirik lagu zambo uno - dangerous
- lirik lagu hope thomas - hope song
- lirik lagu bastian baker - when it's all over
- lirik lagu jaret ray reddick - ohio (come back to texas)
- lirik lagu harrison and the monotunes - hopefully
- lirik lagu drewickk - parlay
- lirik lagu vbast - imaginate
- lirik lagu kevin padron - onmymind
- lirik lagu michaelatw - running