
lirik lagu azixx & lyta - jaiye lo (alternate mix)
intro:
she come my way
(jaiye lo)
i no dey stay
(jaiye lo)
i just dey my dey
say dem call me lyta
(jaiye lo)
look the other way
(jaiye lo)
(jaiye lo)
and you know it’s about that time noni…
(jaiye lo)
verse 1:
do good or bad
won si ma soro
(jaiye lo)
~~hiss~
(jaiye lo)
i dey run my race
i no go stop
enemy po
(mon sare , mon sare)
won po oh
(le wan le wan le wan ahhh)
pre chorus:
looku looku no dey look uche face ahhnn
i no dey run at your pace mo ja pa
i steady dey on my lane
one day hustle go pay ahnnn
looku looku no dey look uche face ahhnn
i no dеy run at your pace mo ja pa
i steady dey on my lanе
one day hustle go pay ahnnn
chorus:
blessings come my way
(jaiye lo)
owo ti de
(jaiye lo)
gbomo wole
(jaiye lo)
flashy lifestyle
(jaiye lo)
blessings come my way
(jaiye lo)
owo ti de
(jaiye lo)
gbomo wole
(jaiye lo)
mo jade tan oh ah ahnn
(jaiye lo)
verse 2:
na the lifestyle wey go jawo
everybody dey pray for
no time omo awo
rora gbese ninu lagos
i think slow no be koda
everything is in order
omo iya mi mo loyal you know
we go enjoy together
won ni pe tin ba..
won ni pe tin ba ti lu
(ko sha ma dun)
won ni pe tin ba..
won ni pe tin ba ti lu
(ko sha ma dun)
anything i desire i’m getting it
na music be my medicine
so fun won ko ma terisi
so fun won ko ma terisi
pre chorus:
looku looku no dey look uche face ahhnn
i no dey run at your pace mo ja pa
i steady dey on my lane
one day hustle go pay ahnnn
looku looku no dey look uche face ahhnn
i no dey run at your pace mo ja pa
i steady dey on my lane
one day hustle go pay ahnnn
chorus:
blessings come my way
(jaiye lo)
owo ti de
(jaiye lo)
gbomo wole
(jaiye lo)
flashy lifestyle
(jaiye lo)
blessings come my way
(jaiye lo)
owo ti de
(jaiye lo)
gbomo wole
(jaiye lo)
mo jade tan oh ah ahnn
(jaiye lo)
everyday by day mon jaiye lo…..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu young $age - super saiyan god
- lirik lagu graham gouldman - the halls of rock 'n' roll
- lirik lagu brilli - остановись)) (stop it)))
- lirik lagu preston wayne - say goodbye
- lirik lagu lor2mg - dark
- lirik lagu emma topping - maude clare
- lirik lagu treisi - idol
- lirik lagu dj upstep - mfok
- lirik lagu неброский (nbrsky) - глупый мальчик (silly boy)
- lirik lagu bewitcher - lavish desecration