lirik lagu ayo maff - lazy baby
mentally o mentally
i’m not ready o
i no get power
kori ko mi yo
you know say n0body
sabi my papa
so hold on to me
ma jen shubu
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
alejo lowo ma fi alejo shere
f~ck my maths teacher mr wande
pythagorus theory i never use am one day
i no do molly again
i don stop codine
i gbayi lola igba loni igba n lo
if only you can ready my heart
ni tori e baby i’m hurt
maybe later i go make you proud
i wrote this letter cause i’ve been sad
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
dnd dem no fit call am omo
o baby shey normal
o baby shey normal
shеy normal
to ba shey normal
mo ma shey normal
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu makel tillman - let go
- lirik lagu becrux & emrihak - siperisaika
- lirik lagu r. stevie moore - e3
- lirik lagu cc cowboys - det har vært noen her
- lirik lagu بيسو - eh elly sar? - إيه إللي صار؟ - beso (egy)
- lirik lagu crush groove - i'm not gay
- lirik lagu kęnn (phl) - victoria's s3cr3t!
- lirik lagu w.w da zs & black alaham - diddy's car
- lirik lagu a wake in providence - seeker
- lirik lagu unscathed - back to back maniacs