lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ayo maff - hello

Loading...

(say this love is magic)

i’m not living lavish
i dey manage money
i dey call my baby onyeoma
i like your body
orin di owo
orin di ola
lo jen wa dupe
i miss my lover
she relocate go yankee

h~llo h~llo h~llo…
you no dey online
baby h~llo o
h~llo h~llo h~llo…
i no see your post
baby h~llo o

waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
ah for gate
weytin musa never see
for money
nothing wey i no fit do
longetivity i pray for longeti
aloyin lohun omo owo
mo tu ti de

tell dem say i dey lock in
mo dem jara mo
to my ex i say f~ck you
i don move on…
take paracetamol meji for my headache
i’ve been trying i stopped smoking igbo

h~llo h~llo h~llo…
you no dey online
baby h~llo o
h~llo h~llo h~llo…
i no see your post
baby h~llo o

waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...