lirik lagu ayo maff - find money
[intro]
ayo
ayo maff!
say warawara
lorilẹ o di go~
[chorus: zerrydl]
me and all my guys, we dey find money (ge ge)
we dey find money (ge ge)
we dey find money (say, say)
anywhere belle face, we dey find money
we dey find money
we dey find money (aje)
[verse 1: ayo maff, zerrydl]
this sh~t is divine, i cannot deny
oh will you be mine?
oh i will see you in the night
i dey hustle for the money
dem dey laugh me
e no funny
joy comes in thе morning
i have been missing my mommy
monday to sunday, outside for my daily 2k
i go take again
i dеypray make sapa no show face
cc load the cc
no jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
dnd no vc, i am busy baby
[chorus: zerrydl]
me and all my guys we dey find money
we dey find money
we dey find money
anywhere wey belle face, we dey find money
we dey find money
we dey find money (wahala)
[bridge: x~project, ayo maff]
lorilẹ o di gobe
lori, lorilẹ o di gobe (aje)
ẹ sọ fun sisi ologe koya f’aya gbe (aje)
ẹ sọ fun sisi ologe koya f’aya gbe
[verse 2: zerrydl, ayo maff]
milligram, 100 milligram
for the money, i move like a criminal
who be that n~gga?
who be that n~gga?
wey wan taste am, tell am say i too bitter, ehh
ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
i chase my bag, on god
n0body dey when i dey my dey (escobar)
[chorus: zerrydl]
me and all my guys, we dey find money
we dey find money
we dey find money
anywhere belle face, we dey find money
we dey find money
we dey find money
[outro: ayo maff, zerrydl]
lori, lori
lorilẹ o di gobe
o nja mi laya (o di gobe)
o n ja mi laya
up, up, wey kolo mana
na you take my bandana
bill gates dey find money
zerry dey find money
don’t depend on me
’cause all of us dey find money
ayo maff dey find money
aza man dey find money
you too dey beg money, urgent 2k
you sef go find money
sisi ologe, o n ja mi laya o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu baby smoove - can you be?
- lirik lagu trance wax & katy alex - feel your love
- lirik lagu iowa - снег идёт (it's snowing)
- lirik lagu lifelessgarments - sudan (octa)
- lirik lagu lesme - 2010
- lirik lagu athena xix - the calm before the storm
- lirik lagu osamason - put it up (start it 2)
- lirik lagu yonkagor - linger in the rain
- lirik lagu carrie day - the first christmas
- lirik lagu themusicnerdguy - thirsty