![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu anti world gangstars, odumodublvck & reeplay - after god
intro (reeplay)
bethel say that uncle is not my friend
is not my friend (no wham)
verse (reeplay)
native doctor done give pastor wife belle (belle oh)
omo pastor say she wan marry imam
native doctor done give pastor wife belle o (oh)
omo pastor say she wan marry imam
wey dey wear kaftan, me i don’t understand
she be woman but these days she don dey turn jobman
ah… use your head pan
e be like your brain dey for frying pan
me sef original bad man wey dey carry mighty things like duncan
hook (xcafino)
fеar human beings
omo dem no get consciеnce
me i no like nonsense
after god, you go fear government
omo fear human beings
omo dem no get conscience
me i no like nonsense (eh)
after god, you go fear government (eh)
verse (odumodublvck)
adamma beke
ba… back then na she first encounter nonsense
she encounter bloodshed
na her pastor been burst the poor little
when her mama come, mummy he manhandled me well
sleeping pills i dread, a girl of twelve him f~ck am to death
dance galala, dance galala (dance galala)
they done catch am we dance skelewu for church (church)
e done cast on god (yeah)
be like say pastor wife sef dey f~ck
choírmaster perch on her cl~toris (d~mn)
big mummy is a squirter jeez (jesus)
jesus, she kolobi her nieces
i can’t believe it, she even run am scissors
hook (xcafino)
fear human beings
omo dem no get conscience
me i no like nonsense
after god, you go fear government
omo fear human beings
omo dem no get conscience (woo ho)
me i no like nonsense
m.i
after god, you go fear government (after god, you go fear government)
verse (m.i)
yeah… after god
facts
human beings no dey fear punishment
we no dey fear god, no dey fear judgment (judgment)
i don travel the circumference of this world
everywhere it’s the same concept (same)
one girl dey hustle to make success (eh)
make money, make friends, make progress (eh)
her only crime was a race of press (eh)
ran into the hands of a fake prophet (wow)
see this innocent soul is serving everyday in the church
with a clear conscience (clear conscience)
and the sicko no dey hear consent (wow)
everyday he’s missing ‘fore he had a fear confess (heh)
he sent it in a long~run text saying
everybody get evil for their own koro
make we all confess (all confess)
there’s levels to this evil men, it’s so complex
hook (xcafino)
fear human beings (eh)
omo dem no get conscience (ya)
me i no like nonsense (the worst part is they escape consequence)
after god, you go fear government
(cause they have friends in government, yeah it’s real)
omo fear human beings
omo dem no get conscience (woo ho)
me i no like nonsense (whoo)
after god, you go fear government
outro (reeplay)
native doctor don give pastor wife belle (belle oh oh)
omo pastor say she wan marry imam
native doctor don give pastor wife belle o (oh)
omo pastor say she wan marry imam
wey dey wear kaftan (premium), me i don’t understand
she be woman but these days she don dey turn chop man ah!
use your head pan
e be like your brain dey for frying pan (frying pan)
me sef original bad man wey dey carry mighty things like duncan
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu andré seravat - sala de espera
- lirik lagu mirit - зачем мне ты? (why do i need you?)
- lirik lagu !cuki & badbeats - better than before
- lirik lagu little esther and her orchestra - cherry wine
- lirik lagu aus der asche - fieber
- lirik lagu guzo (hrv) - život partija
- lirik lagu candeur cyclone - 5/7
- lirik lagu vittal mukunda harith - party all night(official music video)
- lirik lagu amaral - pájaros
- lirik lagu lazer dim 700 - battle royale*