lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu anti world gangstars, odumodublvck, fatboy e & olamide - jegede

Loading...

intro (olamide)
let’s pretend like we’re not here
see, yoruba has to say “t’obá fẹ m’óbó, o ma shèè’bi óbó”
that~isstosay, if you want to catch a monkey, you go do like monkey
so, we are trying to simplify all the higher vibrations, with lower vibrational people
(semzi bond)

pre~chorus (olamide)
osunmo no be loud, o ló far~far~far oh
mo kofunwon pa~pa~pa oh
’cause these n~ggas really on a bounce and from underground, no bang~nam style
olodo, dem wan jack my style
brooklyn to ottawa, walahi
omoge shake ibébé, bereta dey jam

hook (olamide)
orobo gbese now, wants to see pelebe (pelebe, pеlebe, pelеbe oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede~jegede)
ginger for body, i no dey repete oh (repete, repete, repete oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede~jegede)

verse (odumodublvck)
odumodublvck
during my unilag era (yeah)
ọmo, ask echizaa (yeah)
na me been dey roll up kanaku (ah)
colos no dey follow for the cruise (how? fact)
newspaper na wetin we use
any paper~see, i go toast
confidence dey my breath (on a low, i’m a 10)
their attempt was a mess
odumodublvck, you’re too calibrated to the chest (bow)
your keles stood down, she’s a 10 (yeah)
you point am out, i’m impressed
fall out owo, trouble eko
mr. money with the vibe like amapiano (straight)
me and baddo came with mopol
put them on hold, they think i’m the nectar (playboy)
finger l!cking (kala)
many shimas want kala, i dey~i really quite freaky (aya~ya, kala)
oya come and go, orobo~ddy low
in the bedroom, play your role, get up and jó
chorus (olamide)
pelebe oh (pelebe, pelebe, pelebe oh)
aresẹjabata move like jegede oh (oya wake up and go, jegede oh, jegede~jegede)
ginger for body, i no dey repete oh (ah, she go wake up and~, repete, repete, repete oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede~jegede)

verse (smada)
yeah, hh~yeah~yeah
oh laa, ah see
girlie wanti~know why dem dey find me (find me)
na the hustle ’till i got that grammys (grammys)
i no get time for your chit~chat ahh
i no get time for your twitter post
ooh, they can’t stop my shine (smada)
they wan dey whine palmwine (who?)
they no know say i gallant (dem no fit oh)
say i be smada, omo, i be badder

verse (fatboy e)
yeah
fatboy, i go fall out with my big suit (big suit)
move like jegede, pass me the henne’~ne
blow big smoke for the popo face, nothing wey hin fit do
you dey shout “paow”, you wey never hold pistol
anytime we fall in, dem go coordinate (coordinate)
dem do anyhow, we go demonstrate (demonstrate)
para dey body, ginger full body~ayy
masquerade dey come, pack your things and gbess
pre~chorus (olamide)
osunmo no be loud, o ló far~far~far oh
mo kofunwon pa~pa~pa oh
’cause these n~ggas really on a bounce and from underground, no bang~nam style
olodo, dem wan jack my style
brooklyn to ottawa (baddo), walahi
omoge shake ibébé, bereta dey jam (aghhh)

hook (olamide)
orobo gbese now, wants to see pelebe (pelebe, pelebe, pelebe oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede~jegede)
ginger for body, i no dey repete oh (repete, repete, repete oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede~jegede)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...