lirik lagu angeloh - baby
pretty little thing you know fine for me
everything about you e dey rhyme for me
but dem other guys e don do your cunny
sorry, but i’m here now
bang bang bang
i no belong to men are scum geng geng geng
i’m the type of brother wey go show you off
and i spend my money make you peng peng peng
if we talking ratings you be ten ten ten
boss lady mode e dey pepper dem
i go treat you right with my church mind
gyal i no mind we can do this for life
baby forget the things you know
show you love you never see before o
baby forget the things you know
show you love you never see before o
baby forget the things you know
show you love you never see before o
baby forget the things you know
show you love you never see before o
i’m trying to love you like i love life
i’m trying to love you baby all night
i’m trying to give my baby a baby
and be my baby’s baby
cause everybody’s a baby in the lord’s eyes
i’ll take you to school
show the abcs of love
na you dey carry first
passing in flying colours
stress free, soft life
seven star, chop life
vacay, sea side
how many babies?
you decide
baby forget the things you know
show you love you never see before o
baby forget the things you know
show you love you never see before o
baby forget the things you know
show you love you never see before o
baby forget the things you know
show you love you never see before o
baby, my loving is lucid
something like a movie
let me show you solid cruise
baby, my loving is lucid
something like a movie
let me show you solid cruise
baby, my loving is lucid
something like a movie
let me show you solid cruise
baby, my loving is lucid
something like a movie
let me show you solid cruise
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 村下孝蔵 (kozo murashita) - 珊瑚礁 (sangoshō)
- lirik lagu baby kia - rain crash
- lirik lagu kellly - глаза (eyes)
- lirik lagu matt darin - i've loved you a long time
- lirik lagu lunaem - yo sabí
- lirik lagu happymealan - wake up / demon slayer
- lirik lagu ежемесячные (ezhemesyachnye) - черепашки (turtles)
- lirik lagu эдда (edda) (rus) - три путника (three travelers)
- lirik lagu arshia - sad baby
- lirik lagu bini - ang huling chacha