
lirik lagu ajebo hustlers - track 3
lyrics from snippet
[pre~chorus]
i know the color of your heart now
velvet red it is
you know i’m quite a pessimist
hoping we gon’ create good memories
you know say you sef you’re a wild one, okorokpe to say the least
nwata bu nu aute she get the rizz
put you on some munchies and some trips
[chorus]
dodorima
tell the uber guy to take left or he follow the map
uuyeah~uuyea, uuyeah~uuyea
come with your friends, angela and somadina
i say na all of una
[verse]
kpos, eh
24/7, 365
the banny still dey come my way abruh, i no fit decide
chidera dey my warri, angela dey with my guys
i don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
sweet girl wey like to chewing gum me
abi na love? this one na discovery, abobi e don be
fine girl wey come get uglies
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu béla bartók - isten veled!
- lirik lagu nomi xd - blah!
- lirik lagu john mark nelson - wishes
- lirik lagu jp tha hustler - trial by fire (metal mix)
- lirik lagu vincent cheung ministry - miracles to share
- lirik lagu sør (nor) & jake neumar - looking for you
- lirik lagu moonlad - узы (bonds)
- lirik lagu bookish songs collective & ellyse moir - cycles
- lirik lagu yukim - elle
- lirik lagu the backfires - never seen you before