lirik lagu aderawayne - otff (only the family & friends)
who you sleeping on
is it me?
it’s your boy aderawayne oh
aderawayne dey for you
spirit
gbe won
trabaye
mofe shalaye oh
shout out to all my friends oh
people wey dem know me
people wey dem like me
dem dey like to stream my music
shout~out to all my girls oh
and boys wey dey for insta
them wey dey for whatsapp
them dey travel kilometers
serving them fresh like a oven
don’t know me now, you should know me
i’ve been looking for your attention
want to thank me, don’t mention
i’ll be going for a show
i want you to know
i’ll do my best to show up
shout~out to all my friends oh
people wey dey tiktok
people wey dey whatsapp
them dey stream dey show me screenshots
shout~out to all my fans oh
boys wey dey for sh~tta
girls wey dey for island
them go travel kilometers
you don’t know how hard it is
to come from where i’ve been living by
working from monday to sunday
looking for money
to record, to promote
this sh~t no easy (yeah)
everybody lurking
everybody slacking (but)
shout out to all my friends oh
people wey dem know me
people wey dem like me
dem dey like to stream my music
shout~out to all my girls oh
and boys wey dey for insta
men wey dey for whatsapp
them dey travel kilometers
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lexington - da mi je
- lirik lagu doc backer - violate
- lirik lagu 42 dugg - wock n red
- lirik lagu ridon roger - incubi
- lirik lagu dmente común - debo creer
- lirik lagu pitkiid - wake up (pain power)
- lirik lagu ヒビキ & zyagyo - local
- lirik lagu buffalo_farm - bruh_
- lirik lagu joaqm - alphonsecar
- lirik lagu eden - 5ever (juntas)