lirik lagu adekunle gold - win
win lyrics
[verse 1]
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
some ah dem dey want to gum body
where dem dey dey when i be n0body
if i talk true dem ah come for me
but if dem talk true dem want my company
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hol me down (for loving me)
morе life to the fans you changed my lifе (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win~win
in this life of sin~sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win~win
wahala ko kan mi~mi
every other day i gotta win~win
win so hard i make a scene
[post~chorus]
win~win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win~win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win~win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win~win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
[verse 2]
wetin no k!lli~k!lli me
better never come back
suffer suffer omo see my throw back
winning so sweet i’m not tryna lose
don’t wanna go down omo i refuse
ahead, ahead i dey run my race
i give dem gap but them still dey chase
winner man make you give me sp~ce
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hold me down~down~down (loving me)
more life to the fans you changed my life (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win~win
in this life of sin~sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win~win
wahala ko kan mi~mi
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
[post~chorus]
win~win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win~win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win~win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win~win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nick jaye - fair game
- lirik lagu drew (60s artist) - like my baby
- lirik lagu phyno - shutdown
- lirik lagu emob - on take freestyle
- lirik lagu phanatik - the come up
- lirik lagu polya - à couvert
- lirik lagu kormac - another screen
- lirik lagu mathieu bérubé - moscou
- lirik lagu lil hitta - broken
- lirik lagu triller - i'm on