lirik lagu adams mayy - ba da tsoro
[chorus: yj k!llaman, pages and adams mayy]
look at the way that dem’ boys demma’ show anytime that we kinging n’gga (aha)
as of the way that we murder dem’ shows yea you know this takes something bigger (aha)
shutting them down from city to city
turn up the sound dem’ fi’ know that we willing (kai)
look at the way girls dem’ feeling we flow they asking for more yea (ina’ ba’ da’ tsoro’)
see yea we came we saw and we conquer n’gga
now demma’ crown me the king cos’ we pull the strings and make all dem’ girls dem’ halla’ halla’ (ina’ ba’ da’ tsoro)
see when you see we around yea is something special (huh)
whеn we roll out the street we roll up somе skis
make dem’ boys dem’ mental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)
see! k!llaman yj adams mayy we dey’ scatter (huh)
when we enter the place we mash up the place
rocking on instrumental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)
we give them phobia
we give them phobia
infect them with syphilis and malaria syphilis and malaria
[verse 1: adams mayy, pages]
eh!
i dey vex for sure (huh)
she i dem been talk say i dey beg for shows (yea, kai’)
2011 i no go ever deny
now na forty thousand download weh my n~gga dey bag (uhh, you sabi)
g. city best rap mc (yea)
started from the bottom till i meet jay z (ooh)
came up out the gutter dirty dirty
now i reject their bars (objection sir, huh)
shebi dem say i be a cheap mc (kai)
na for bend down select i dey get all my flows (kai)
when i open their eyes suka’ ce’ well done sir
if you waka’ for here we go dey’ drown walahi (walahi’, ka’ ce’)
you can never beat this bro (ha)
no money for promo data file go host (huh)
and my padi’ padi’ fit help you build
your foundation go ahead check the flow
in ka’ hadu’ da’ ni’ you go see humble guy
when i waka’ for road omo’ na white kaftan
this na’ epiphany mama dey’ pray for me
cos’ i refuse to lose season na clean sh’t boy (toh)
one wrong step you go wound for leg (yea)
ban’ da’ hardama’ you go make easy bread
and they thought i was done
but i be iron beans
za’ su’ kwana’ dafu’ and i’ll be strong in the morning (agah)
[chorus: yj k!llaman, pages and adams mayy]
look at the way that dem’ boys demma’ show anytime that we kinging n’gga (aha)
as of the way that we murder dem’ shows yea you know this takes something bigger (aha)
shutting them down from city to city
turn up the sound dem’ fi’ know that we willing (kai)
look at the way girls dem’ feeling we flow they asking for more yea (ina’ ba’ da’ tsoro’)
see yea we came we saw and we conquer n’gga
now demma’ crown me the king cos’ we pull the strings and make all dem’ girls dem’ halla’ halla’ (ina’ ba’ da’ tsoro)
see when you see we around yea is something special (huh)
when we roll out the street we roll up some skis
make dem’ boys dem’ mental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)
see! k!llaman yj adams mayy we dey’ scatter (huh)
when we enter the place we mash up the place
rocking on instrumental aha! (ina’ ba’ da’ tsoro’)
we give them phobia
we give them phobia
infect them with syphilis and malaria syphilis and malaria
[verse 2: adams mayy, pages]
idan muka shigo gari
babu mai iya gwada mu (kai)
kafin nan in waso baiti (kai)
sai an hada ni da dari (kai)
in na fara rarrabawa (na ce)
kowa sai ya zo da moda (kai)
domin za ku sha mamaki (kai)
na koh hau dutsen mamaki (kai)
na hango netsa ba baki
na daura na kwance manchi (ka ce)
na sake je gun baban ki (maye)
na yafe ban son sadakin
ga kudi dirjib a banki (maye)
when i drop this sh’t walahi (ci uwarsu)
no toilet ba flushing maye (ci uwarsu)
ba shege ba shege (ag~yabaya, uh uhh)
verse two verse two
ana ji da ni (ji na ni)
in ka ja da ni
akwai shan jini (shan jini)
vampire i dey’ burn mic
dem’ dey’ form burn fire (kai)
i dey’ k!ll beat
dem’ dey’ k!ll one another (kai)
if you rub cream you dey’ bleach no be freshness
ajeb~tter no dey’ run you go wound o
you dey’ form porshe with your blackberry (uh! uh!)
if i get chance i go chop their
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sadtrojan and wafflejax - dracula
- lirik lagu anna eve - in my bones
- lirik lagu rift - forretning
- lirik lagu w1zyxxx - no love
- lirik lagu flowers & alvin - rastaman going back home
- lirik lagu tokiodk - again
- lirik lagu luigi y2k - i'll do it (re-recorded version)
- lirik lagu playa g - домино (dominoes)
- lirik lagu yemi sax - fake love
- lirik lagu upuregangsuck - одиночество(loneliness)