lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ace dj nosmas - redemption song

Loading...

ace dj nosmas~redemption song

intro~dj nosmas made this

(chorus)
eh so many things wey my eye don see
come closer make i tell you how i feel
little children dema dance to my beat
music like shawarma everybody go eat
say come closer make i dance you dance
dance me dance
you dance dance
forget the situation
i say dance to this song
forget your position
this one na redemption song
eh redemption song
redemption song

(verse 1)
eh ah
oh you say you dont have a car
wetin person wey no get leg go talk
you no live for mansion
wetin person wey dey bridge go talk
to make am for this life
thank god for people you better
you no fine like shakira
but your face fire no burn
shey you know life na turn by turn
wait for your time
i say wait for your prime
and everything go dey fine
(chorus)
so many things wey my eye don see
come closer make i tell you how i feel
little children dema dance to my beat
music like shawarma everybody go eat
come closer make i dance you dance
dance me dance
me dance dance
forget the situation
i say dance to this song
forget your position
this one na redemption song
redemption song
redemption song

(verse 2)
eh eh mommy and daddy forget your sorrow
your children are the promise of tomorrow
dance dance dance and forget your sorrow
today we see n0body knows tomorrow
sometimes life fit cut you like knife
those wey you think dem better
make them dey see shege for morning and night
this life no go run
if you no want fall for eternity
do am jeje
you no fit hold gravity
little children dema dance to this song
mama and papa on this one
say i bring you the redemption song
(chorus)
so many things wey my eye don see
come closer make i tell you how i feel
little children dema dance to my beat
music like shawarma everybody go eat
come closer make i dance you dance
dance me dance
me dance dance
forget the situation
i say dance to this song
forget your position
this one na redemption song
redemption song
redemption song

outro~dj nosmas made this


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...