![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu 9ice - sobo (feat. wande coal)
sobo, sobo lo sobo, sobo lo
ayy~ayy~ayy
sobo, sobo lo sobo, sobo leleyi
no~uh
no time for lazy man
no time for broadcast
na so dem say~e
no~uh
no surulere
no olorunshogo
ah~ah~ah~ah
dem say i be your zombie
follow you just like dondi
i talk like dende cerelac
me i just be like camouflage
k’akaki eku ma je sese
a fi s’awada danu ni
oju to ti r’okun
e le beru osa mo oh
bi iresi ba n pakuta
enu oni bara ko laoti gbo
whatever you sow, you shall reap
when you make mistake, you say na devil
money wey you make, give to devil
bag wey u wear, wear for devil
na u no wan pure, no be devil
yi o ba iyalaya liar devil
if no be love, wetin i for dey here to dey do?
sobo, sobo, sobo
awon sobo lo’le yoko
if no be love, wetin i for dey here to dey carry?
sobo, sobo, sobo
awon shobo lo’le yoko (sobo lo’le yoko)
e ma lo’le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh (sobo lo’le yoko)
e ma lo’le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh (a o ja mo oh)
ko easy f’ole
sho ma easy f’awon ta n shisey e, ayy~ah, ayy~ah
emi ma jissy sissy choco milo oh
baby that time i dey lay low oh so, uhm~ uhm
if no be for love, you think say i go dey here?
na no know, yeah~yeah, uhm~uhm
can’t keep foolin’ myself
i’ma keep fallin’ in love deeply with you
uhm, she don’t even know why why he~e~a~lin’
i need some spiritual he~e~a~lin’
and it’s k!llin’ me~e~e~e
ohh~bah, hmm
ife ti mo ni si e po, o por~por, o por, o por baby uhm
lat’ojo yi, o shin~o fi mi shey, o fi mi she’ranu
o so pe mumu le mi, o so pe mumu
if no be love, wetin i for dey here to dey do?
sobo, sobo, sobo
awon sobo lo’le yoko
if no be love, wetin i for dey here to dey carry?
sobo, sobo, sobo
awon shobo lo’le yoko (sobo lo’le yoko)
e ma lo’le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh (sobo lo’le yoko)
e ma lo’le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh
swaps
swaps
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kyslingo - i know my love is crack
- lirik lagu gothspel - spiritual cash
- lirik lagu kalew nicholas - fujo
- lirik lagu mark battles - courtside (remix)
- lirik lagu ver - rey planta
- lirik lagu tk savage & keith wonder - otc
- lirik lagu king midas sound - waiting for you
- lirik lagu josh lee - insecure
- lirik lagu tad - habit & necessity
- lirik lagu doll baby - perfect posture