lirik lagu 9ice - gongo aso
intro
yeahhhh
i’m back at y’all (2x)
chorus
gongo aso, kutupu ahu, anywhere i dey now
gongo aso, kutupu ahu, any show i go now
ajisebi oyo laari, oyo o’sebi baba eni kankan
i be double now, aiye nlo, e’ o ri nkan
verse 1
gongo aso, you know am on fire no be beans talk
gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso
this time no dulling
everywhere wey i dey na party
hennessy nlo, moet nlo, baccardi nlo [nloooo]
we no go stop, till the break of dawn, bebe nlo [nloooo]
forget say you owe money
call your pady dem make una join body
chikitos dey there dem wan follow judi
party jolly, jolly party
fidi gbodi, make u shack scordi
make your eye dirty
from now till eternity
repeat chorus
verse 2
you be government worker you collect salary
ka mari, kin ma gbomi gbin
kin ma jaiye ori mi before i play lotto
no be me
you know am ghetto solder
khaki no be leather
every friday for sandra’s bar
laroda ojo that kain weather
life is too short you know
n-body knows tomorrow
dance away your sorrow
do like no tommorrow
money speaking, speaking
any idea waiting, waiting
tin ba je demi
aiye a gbo
oorun a mo
gongo aso [you know]
repeat chorus
verse 3
gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
gongo aso, otiso, see people on the floor
gongo aso, otiso, my personality no matter at all
gongo aso, otiso, all i want is catch some fun
gongo aso, tin ba nsile
gongo aso, if i buy bentley
gongo aso, kilode
gongo aso, eje kin jaiye mi
eje kin saye mi
eje kin jaiye mi,
saiye mi, saiye mi
repeat chorus (x2)
outro
e juru, e juru, e juru, e juru
e juru, e juru, maami
e juru
9ice, u no understand
bebe nlo (echo out)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu hipsway - the honey thief
- lirik lagu the jelly beans - who found who
- lirik lagu it never ends - the light
- lirik lagu jupiter rising - guarded
- lirik lagu jon foreman - a cure for the pain
- lirik lagu knaan - wavin' flag
- lirik lagu kanon wakeshima - maboroshi
- lirik lagu kanon wakeshima - l'espoir ~mahou no akai ito~
- lirik lagu kanon wakeshima - shiroi kokoro
- lirik lagu kanon wakeshima - ennui kibun