
lirik lagu 6uff - steady
[verse 1: 6uff]
all of my fears i′ve been conquering
once upon a time when the going was rugged
everything don clear e be like threed
’cause i put in work and i trust the process
i dey my lane, i no like to complain
i dey steady find the dollar, make i fit dey sustain
check out my drip ice pon my neck
i dey on my st~~ze but dem just wan hate
i dey flex like say everyday na birthday
[chorus: 6uff]
so i free all my worries
i just wan enjoy (i just wan enjoy)
i dey reminisce, all the times wey i no get dough
friend turn enemies
some families to foes (families to foes)
but by any means, i’m steady on the go
(flight is about to take off)
[verse 2: firstklaz]
e get one thousand reasons why
i′m living my life on the low, low
i get only one life yolo
i just wan dey find my awolowo
joor ori mi get plenty ororo
mi o shako mo
no send no body o
mo relax ma worry o
first off godily
omo owo secondly
don’t play with my money
make we dey in harmony
no wayo me, no play me konami
omo see wahala go dey, if you whine na gobe
one life i’m living real good, i′m feeling real good eh
[chorus: 6uff]
so i free all my worries
i just wan enjoy (i just wan enjoy)
i dey reminisce, all the times wey i no get dough
friend turn enemies
some families to foes (families to foes)
but by any means, i’m steady on the go
so i free all my worries
i just wan enjoy (i just wan enjoy)
i dey reminisce, all the times wey i no get dough
friend turn enemies
some families to foes (families to foes)
but by any means, i’m steady on the go
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu akiradoves - monster
- lirik lagu atmosph.eric (co) - the sun is dark
- lirik lagu no savage - miserable
- lirik lagu ddt (demonios de tasmania) - pan am
- lirik lagu adamn killa - flash mob
- lirik lagu sport (band) - old town
- lirik lagu kiliam & joe alderson - don't let me sleep
- lirik lagu jet 2 - in the zone
- lirik lagu luis brown - coroles
- lirik lagu william elmark - alle skal ha det godt