lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 6uff - prodigy

Loading...

[intro]
i be the prodigy
i be the prodigy
i be the prodigy

[verse 1]
no make us get meeting
’cause we go run scatter everything
broken bottles like 10 pieces
e no dey photogenic
if you jonze na priority
that your face dem go blemish it
bad ’til eternity (iron)
gbedu sick i need medicine
as i dey find my way o
at the same time i dey my lane
for the trenches na fire dey
wey juju jam ogbanje o
no bе by say you be omo aye o
all of us go still kpai one day o
you go liе down below six feet
and your chapter e don finish

[bridge]
if you don′t know about me
make you find out
i be the prodigy no denial
too many enemies for my far right, oh
but ’til eternity i’m on fire
[verse 2]
i′m sick with da flow who’s iller?
you’re a vagabond
if you think otherwise double copy that
black mercedes amg seats
one caucasian two lebanese, that one na least
i never miss my bench press
tell them make create sp~ce
coming with a great pace
omo you go break waist
feel am for your prostate
hope you get the message
you gon need a safe place
it′s crazy how they think
after all this while i′m gon fall off
really i never take a break
matter we dey perpetrate
you go fear the escapade
doings e go escalate
bullet e go penetrate
make you no dey vibrate
’cause i get men wey go wele you
them available
and the p no dey cost
types and variables, hmm
i no dey joke, this one no be sabinus


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...