
lirik lagu 6izzy black - promise & fail
intro
uh whoa whoa whoa
uh whoa whoa whoa
uh whoa whoa whoa
uh whoa!
verse 1
e getta lotta thing me wan talk about o!
but sha time e no dey
but sha time e no dey whoa whoa whoa
e getta lotta thing me wan talk about o!
but sha time e no dey
but sha time e no dey uhh whoa whoa whoa
watabout dey one wey happen for lagos
when dem boys dey hate us
when dem boys dey fake us ohh whoa whoa o!
watabout dey one wey happen for mainland
when dem boys dem no like
when dem boys dem no like o!
whoa whoa whoa
hook
helemama
hеlele mama
helеmama
helele mama
helemama
helelemama
whoa whoa whoa
chorus
come again another day make i give you the something
so many promises and failing
i’m just a gee and i’m grinding
whoa whoa whoa
come again another day make i give you the something
so many promises and failing
i’m just a gee and i’m grinding
whoa whoa whoa!
verse 2
n0body come dis life come to suffer
my brother eeh make you use your head think
my sister eeh make you use your hand work yeah yeah, yeah yeah
n0body wan dey when the life’s bitter
dem wan chop when dey life’s better
ah true talk make you sef check am
yeah yeah, yeah yeah
why u wan come enjoy the glory
when you no know dey story
me i dey give god dey glory ooo
hook
helemama
helele mama
helemama
helele mama
helemama
helelemama
whoa whoa whoa
chorus 2x
come again another day make i give you the something
so many promises and failing
i’m just a gee and i’m grinding
uh whoa whoa whoa
come again another day make i give you the something
so many promises and failing
i’m just a gee and i’m grinding
whoa whoa whoa
outro
ohh! na na
oh na na!
6izzy dey here
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu m.a.d.s.k.i.l.l (hip-hop) - you've got a friend
- lirik lagu ozelot - si quieres hacer ceros
- lirik lagu by effect - период счастья (period of happiness)
- lirik lagu cøzybøy - curled up by the fire
- lirik lagu nt from lvr - kill each trap
- lirik lagu the allies (seattle band) - a simple memory
- lirik lagu nvcklxs - keine fucks
- lirik lagu tomás mraz - cuento
- lirik lagu siddharta - a child again
- lirik lagu yung srynge - heartbroken srynge