lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 3n! & mxna - yoriyori flow.

Loading...

[intro]
(eniola, do you~)

[chorus: mxna]
as i don chache
everywhere peche
everywhere maranma
everywhere stew
body on fleek oh
body oh cheche
body make a man go ~whistle~
i’m all about the ms and i’m all about the ws too
me i need a low~key baddie like banky w’s boo
dem say dem dey find me for street
ah
shey mo jo scooby~doo?
motion boyz, imma make it do what it do
smoke one puff i dey hiss
mtcheew
this blau no good
surely no be everybody wey k’awe wey go know book
see anyway na way
shey you dey look my fine facе
me i no be uche
if i land you slap, dеm go hear am for uk
under the, under the, under the duvet
[verse: mxna]
with your girl and my kini no dey jam
achukuleke bam
she whine that waist like surugede dance
too many girls inna the yard, say na iniminimainimo
if e no be money, biko carry go
i dey chop dem man like tofu
you get what i’m saying like goku
i got a bad one, and her name is bolu
we dey hotel room, we dey shoot baba blue
i don chop am before but she say na deja vu
that one na story for the gods, another tori tori oh
she wan dey put me inside bracket like e yori yori oh
because her baka be like roundabout
she wan come dey give me the runaround
gimme that nyash, let me show you what i’m all about
she say she no go gree if i no give am quarter ounce
o ya mi lori with the way she just dey ghana bounce
mxnachi dey load am like azaman
she carry heavy load like caravan
she dey blow me like trumpet paranran
she’s not my babe oh
it’s just my turn right now like jagaban
she dey bang everybody like ashawo b~st~rd, say another banger
she dey rub kanyamata for my matter
but e no fit work
cause me i dey waka waka
amina dey scream zaminamina when i dey knack am, knack am
she say i too dey knack am, knack am
shawty from ghana heard me spit now she’s hooked on me like signs and wonders
any gbedu wey we drop is a banger, oshimilanga
before i fall in love i go fall inside shalanga
[chorus: mxna]
as i don chache
everywhere peche
everywhere maranma
everywhere stew
body on fleek oh
body oh cheche
body make a man go ~whistle~
i’m all about the ms and i’m all about the ws too
me i need a low~key baddie like banky w’s boo
dem say dem dey find me for street
ah
shey mo jo scooby~doo?
motion boyz, imma make it do what it do
smoke one puff i dey hiss
mtcheew
this blau no good
surely no be everybody wey k’awe wey go know book
see anyway na way
shey you dey look my fine face
me i no be uche
if i land you slap, dem go hear am for uk
under the, under the, under the duvet


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...