lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 2slik – confession

Loading...

come rock am for me
baby girl come rock am for me
pepeboi wan rock your body
pepeboi wan rock your body
come rock am for me
baby girl come rock am for me
2slik wan rock your body
2slik wan rock your body

hook
no be the henny
no be the ace
wey dey make me dey feel like this
baby girl when whine that waist
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration

verse 1
as e don be like this
come closer
make i hold your hips
wanna rock you till after six
you dey make man dem
stand at ease
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
ayoo!
hook
no be the henny
no be the ace
wey dey make me dey feel like this
baby girl when whine that waist
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration

bridge

come rock am for me
baby girl come rock am for me
pepeboi wan rock your body
pepeboi wan rock your body
come rock am for me
baby girl come rock am for me
2slik wan rock your body
2slik wan rock your body
verse 2
as i don position
we go chop money
if you gimme a chance
i go gum body
any implication we comot body
any implication we comot body
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
ayoo!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...