lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 2sec – my head

Loading...

for my head
for my head
my heart beats, my heart beats, my heart beats

i want reason you
i for like dey your side
if i want visit you
’cause you just dey my mind
sounds from the vibe machine
i reason you
i want dey your side
i for like visit you ’cause you just
dammn
shekpe!!

i for no come if i be hater
ele oo
i for don shower you the rabba
i wanna give you two seconds of mine
eh, so baby cool up your temper
my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again?
ayayayayoyo
my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again?
(baby i’m loosing control)
yea, manya for my head o (manya)
for my head o
for my head o
manya
ye manya for my head o
for my head o
for my head o (manya)

i want reason you
i for like dey your side
i want visit you
’cause you just dey my mind
i want reason you
i for like dey your side
i want visit you
’cause you just dey my mind (d~mn)

boss like anita’s face
i fine girl from rivers state
as a sabi boy from delta state
i getty money boku for pipeline oo
baby make you follow me solo
this your body get ororo
your body get ororo
oh na, na, na, na, na, na
mo sick about your love o
manyi na you melon dey pop o
omalicha for my shoe size o
oh na, na, na, na, na, na
mo sick about your love o
manyi na your melon dey pop o
omalicha for my shoe size o
oh na, na, na, na, na, na
my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again?
ayayayayoyo
my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again?
(baby i’m loosing control)
yea, manya for my head o (manya)
for my head o
for my head o (manya)
manya for my head o
for my head o
for my head o (manya)

i want reason you
i for like dey your side
i want visit you
’cause you just dey my mind
i want reason you
i for like dey your side
i want visit you
’cause you just dey my mind

i for no call if i be danger
you for no pick if i be stranger
bad belle people want dey k!ll my shine
but let’s stay together
because my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again?
’cause i no know again
my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again?
(baby i’m loosing control)

ye, manya for my head o
for my head o
for my head o (manya)
manya for my head o
for my head o
for my head o
swabs
oh my god, if you’re key


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...