
lirik lagu 1bigg toney - osama
[verse 1]
person wey you know go do you bad
smile with your grills in your face
run up my numbers like unimax
wells fargo, i de chase
this our love be like militant
i’m on the grind, everyday
dead or alive, like a bomber
i go bomb in your site, all the way (osama)
[pre~chorus]
no way — pj fueled up, make we go norway
no way — bad energy, comot for my way
highway — every all man wan patch my pace
i’m on the highway, so no bad man block my lane
[chorus]
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — who de check am?
osama — who de check me?
osama — i de bomb
osama — i de bomb
[verse 2]
i no de shout, but thunder go respond if you move off~code
i carry psalms like ammo — dey download am from the throne
deep waters round my ankle, but still i walk like goat
covenant dey my backbone — this osama no be joke
dem think say na vibe, dem no sabi say i be sign
i dey channel from above, but still dey bolt from aba
they wan tap from the grace, but dem no ready for the fire
e get levels to this bomb — mine own dey tick with holy time
[chorus]
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — who de check am?
osama — who de check me?
osama — i de bomb
osama — i de bomb
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 黃耀明 (anthony wong) - 黑房 (darkroom)
- lirik lagu працтал фрактал (praztal fractal) - нии (ri)
- lirik lagu techna - hopeless
- lirik lagu noriel & baby rasta - tú encima de mí*
- lirik lagu pavement - spizzle trunk (portland rehearsal session)
- lirik lagu bonel - neli a zis o dată
- lirik lagu goddess fiji - run away
- lirik lagu deførmed - east
- lirik lagu cotoba (코토바) - away home (short ver.)
- lirik lagu ashley cole mursic - gnarly [my unofficial verse] (demo)