
lirik lagu 1bigg toney - bambiaalah
[intro]
yeyeyayaya
yoyoyoyoyo
⸻
[verse 1]
1 on 1, who wan de check am?
i de ball pass david beckham
bigg toney, i de carry go
the girls dance to my music, oh
anywhere i go, them dey follow me
i’m the life of the party, she said
i got diamonds on my t~~th, she like
it de shine on my wings, i’m fly
for the streets, e no easy, my guy
mama send me the money for flight
who wan sleep when we feasting tonight?
me, i no want bambiaalah
⸻
[chorus]
for the streets, e no easy, wahlie
man de run many miles to survive
who wan sleep when we feasting tonight?
me, i no want bambiaalah
bad energy no fit to survive
where i de go, na me carry the light
it’s the girls dem party tonight
me, i no want bambiaalah
⸻
[vibes]
(plenty money, plenty money)
me, i no want bambiaalah
me, i no want bambiaalah
⸻
[verse 2]
my mummy, she de pray for me
i’m on stage and i’m performing
all them girls dem a like to perform
when i go daddy showkey on you
tasha de dance to my song, no cap
all the fat~ass girls, everybody jab
come with my umbrella — on guard
feeling like rihanna, asap
rock on my grills, i be chewing expensive
i like those girls wey de like to spend it
you can’t relate — this one no be wire
i wire am, her mama de call am
the wire long enter her mama account
efcc don gon carry mama — for villa
baba ati jakpa from apapa to osapa, london
i’m the baddest one
⸻
[vibes]
(plenty money, plenty money)
me, i no want bambiaalah
me, i no want bambiaalah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jay london - bring it back, jay
- lirik lagu jesus .h macy - 40 oz
- lirik lagu champ ke star, chvnce - perilous
- lirik lagu luci4 - its øver (før u)
- lirik lagu samuel arroyo - everlasting
- lirik lagu jack rutter - space song
- lirik lagu luis miguel - amor de escuela
- lirik lagu sistah mari - marihuana
- lirik lagu orco (nld) & rockywhereyoubeen - başka
- lirik lagu solar angel - lime