lirik lagu femi kuti – dem bobo
verse 1
yesterday, dem tell us sey,
sey today, na we go gain
so we struggle, suffer dey,
for this new democratic change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way
to continue their crooked ways
oh yes! dem bobo!
chorus
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your grandmama!
dem bobo your grandpapa!
dem bobo the market women!
dem bobo you journalist!
the human right activists!
in the name of democracy!
dem bobo your mama ahahaha ahaha!
verse 2
for tomorrow, they make us wait
then again, we wait in vain
so many troubles in the rain
to make this a proper mighty change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way.
to continue their crooked ways
repeat chorus
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu four tops – are you man enough
- lirik lagu freddie mercury – she blows hot and cold
- lirik lagu fear nuttin band – vibes
- lirik lagu fred astaire – something’s gotta give
- lirik lagu freaky age – john what’s the use
- lirik lagu jeune ras – j’regarde pas mon avenir
- lirik lagu departure lounge – straight line to the kerb
- lirik lagu erin hamilton – dreamweaver
- lirik lagu dark angels – right now
- lirik lagu late night habit – a cold night in georgetown