lirik lagu egypt 80 feat. seun kuti – mosquito song
mosquito song (seun kuti)
e get one think wey we don dey live with
we africans
e get one think wey we don dey live with
we africans
na small matter but na big matter too
we africans
na small matter but na big matter too
we africans
this matter don happen to you and me
we africans
this matter don happen to you and me
we africans
na wetin be this matter sef
na wetin be this matter sef
mosquito dey bitin me
e bite me i sick for body
e bite me for hand
mosquito dey
e bite me for leg
mosquito dey
e bite me for ear
mosquito dey
even bite me for mouth
mosquito dey
e bite me for face
mosquito dey
e bite me for nose
mosquito dey
e bite me yansh
mosquito dey
even bite me blo cos
mosquito dey
ha ra ra ra
tell me now now now now
tell me no now now now now now
we don tire to dey sick
we don tire to dey die
every day of every week
e dey happen for you eye
na the government of the people
no put clean water for the people
na the government of the people
no take good care of the people
so i say make una hear
shey na till we die finish una go
stop the malaria
till we die finish una go
stop the corruption
shey na till we die finish una go
stop the malaria
till we die finish una go
stop the corruption
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu roy orbison – oh, pretty woman (1964 version)
- lirik lagu dasha – cache cache
- lirik lagu janko santos – mi forma de sentir
- lirik lagu avicii – original version
- lirik lagu kerrigan brianne – significant
- lirik lagu the wholls – x21
- lirik lagu the slackers – the tv dinner song
- lirik lagu hann – одноместное сердце
- lirik lagu sethler – todo va a ir bien
- lirik lagu the pigeon detectives – don’t know how to say goodbye